Bracket

Testo No time Bracket

 773

Vota questo testo:
Voto degli utenti: 0.0/10 - Voti totali: 0

No time


No time eh ah
na bracket eh
ape planet
.................
peter and paul
dey don kolo eh
na na

Verse 1

No time eh
that's why me I say make i yarn tori eh
the thing the thing wey dey vex me eh
na the same thing wey dey vex you eh
For this world, the good dey die
and for the bad, na them dey survive.
See I don try make I ask God why
e con be like say i dey waste my time
oya everybody make una dey joli eh
make una throw una hands in the air
if you wan do good
make you go cold eh
without it, some people go scatter your brain
Chorus

na this thing wey dey make me
kolo eh >3x
this thing wey dey make me
kolo eh kolo eh
eh eh

i say na this thing wey dey make me
kolo eh >3x
this thing wey dey make me
kolo eh kolo eh
eh eh

Verse 2

Na this thing dey make me kolo eh
better thing better thing no dey last eh
if you dey hear me,
no doubt me eh .
Believe me that na true story eh
walahi
everybody no time eh
see our name na the bracket.
Before, we do that song happy day
but now we don comot with
yori yori eh

I say everybody make una dey joli eh
make una throw una hands in the air
If you wan do good,
make you go cold eh
without it, some people go blow off your brain.

Chorus

na this thing wey dey make me
kolo eh >3x
this thing wey dey make me
kolo eh kolo eh
eh eh

i say na this thing wey dey make me
kolo eh >3x
this thing wey dey make me
kolo eh kolo eh
eh eh

P Square

Se una dey see
as peter and paul and bracket
them don dey go
I remember when we do gbedu last night
them don kolo
them say we no sabi sing eh
some say na only dance we dey dance eh
we con bring back bizzy body eh
temptation
them say na copy copy na copy copy eh
we go back again and bring do me
and roll it eh
with a good video
wetin remain eh?

Chorus

na this thing wey dey make me
kolo eh >3x
this thing wey dey make me
kolo eh kolo eh
eh eh

i say na this thing wey dey make me
kolo eh >3x
this thing wey dey make me
kolo eh kolo eh
eh eh

e ye ..... (repeatedly)

Bridge

Omo no time
better thing no dey last
no time eh
better thing better thing no dey last eh
na bracket eh
peter and paul don kolo eh
today na today
If e dey do you yori yori eh
everybody make una dey joli eh

make una throw una hands in the air

if you wan do good, make you go cold eh
without it, some people go take you dey play play.

[back to chorus]

Grazie perchè correggi questo testo
 

Lascia un commento alla canzone

Biografia

Bracket è una band punk rock proveniente da Forestville, in California. Formatasi nel 1992, il gruppo ha guadagnato popolarità negli anni '90 grazie al suo sound energico e alle performance dal vivo intense. Il loro stile musicale si caratterizza per riff di chitarra aggressivi, testi diretti e un ritmo incalzante tipico del punk rock californiano. Tra i brani più rappresentativi figurano "The Way It Is", "I'm Not Your Friend" e "No More Lies". Bracket ha pubblicato diversi album in studio, tra cui "Bracket" (1994) e "The Second Coming" (1997), che hanno contribuito a consolidare la loro posizione nel panorama musicale punk.

Artisti correlati

News dal mondo della musica

Hollywood Vampires a settembre in Italia


Il supergruppo di Alice Cooper e Johnny Depp è pronto a tornare in Italia con 2 date nel mese di settembre.

CONCERTI ED EVENTI

Bad Bunny: concerto a pallettoni

24/07/2026

"Era uno dei concerti migliori della mia vita". Bad Bunny è tornato a parlare dell'evento tenuto sabato scorso all'Ippodromo La Maura nella zona San Siro di Milano. E la grandine riapre il problema sicurezza dell'impianto.

CONCERTI ED EVENTI

Noemi: la ripresa dopo la caduta

23/07/2026

Noemi dovrà osservare 4 settimane di riposo dopo la caduta, ma dal 16 agosto sarà un tour de force per recuperare i live rinviati. Ecco tutte le date fino a settembre.

CONCERTI ED EVENTI

Paolo Belli: la tragedia sulle 2 ruote

21/07/2026

Lo scorso 13 luglio Paolo Belli era in bicicletta tra Correggio e Campagnola, in provincia di Reggio Emilia, per la sua solita sgambata, quando ha investito un uomo di 41 anni di nome Alessandro Mignani che, trasportato in ospedale, dopo 1 giorno in terapia intensiva, è deceduto.

GOSSIP E CURIOSITÀ

Teddy Reno compie 100 anni: nessun cantante italiano ci era riuscito prima

16/07/2026

L'11 luglio Teddy Reno ha compiuto 100 anni! E' il primo cantante italiano a raggiungere questo traguardo.

GOSSIP E CURIOSITÀ

Nuova Scena: i cosentini Flextony e Tigerplug più in alto di tutti

15/07/2026

Nella terza edizione di "Nuova Scena", talent dedicato al mondo rap in onda su Netflix, si sono aggiudicati la vittoria i cosentini Flextony e Tigerplug.

BAND EMERGENTI

Perché alcune canzoni diventano virali senza passare dalla radio

02/06/2026

La radio è morta? No. Ma non è più il cancello d'ingresso. Negli ultimi anni qualcosa è cambiato ? radicalmente. Canzoni sconosciute esplodono in pochi giorni. Artisti senza contratto discografico raccolgono milioni di stream. E le radio? Arrivano dopo, non prima. Il pubblico ha preso il controllo. Il potere dei video brevi: 15 secondi che cambiano tutto TikTok ha trasformato le regole del gioco musicale. Una melodia che dura meno di venti secondi può diventare il suono di un'intera estate. Nel 2023, oltre il 70% delle canzoni entrate nella Billboard Hot 100 aveva avuto un'origine virale su piattaforme social prima di ricevere attenzione radiofonica.

GOSSIP E CURIOSITÀ

Lolita: 40 anni fa l'omicidio della cantante avvolto nel mistero

28/04/2026

Il 28 aprile 1986 la cantante Graziella Franchini, in arte Lolita, veniva ritrovata esanime e sfigurata nella camera del residence di Lamezia Terme in cui viveva ormai da un pò di tempo. L'omicidio è rimasto privo di colpevoli.

GOSSIP E CURIOSITÀ

"Per Sempre Si" cantata in tutto il mondo: ci provano anche i Blue con un video virale

16/03/2026

Da qualche parte nel mondo i Blue si sono riuniti davanti a uno schermo per vedere l'esibizione di Sal Da Vinci che canta "Per Sempre Si".

GOSSIP E CURIOSITÀ

Sondaggio

Le canzoni sulla "Pace" - STOP WAR - Quale la tua preferita?

 
Risultati sondaggio
Plastic Ono Band - Give peace a chance
John Lennon - Imagine
Black Eyed Peas - Where is the love
Passengers - Miss Sarajevo
U2 - Peace on Earth
Bruce Springsteen - War
Bob Dylan - Blowin' in the wind
Scorpions - Wind of change
Michael Jackson - Earth Song