Dindandadidindi (yeah)
Gbedu yin o dindin (Kw3)
I no want stress
I just want kpalansh
I no want stress
I just want kpalansh yeye
I cannot kill myself
So make I chop my life yeh
I dey find person daughter
To spoil tonight (ye)
If anybody get Erica number
Make e send my side
I be notorious
I no dey hear word
I no dey hear word again
Zagadat
I be notorious
I no dey hear word
I no dey hear word again
Kw3
Yeah
I getti kele wey dey pray for me
And other keles wey go kill for me
Call e badamosi make e spray for me
Dem never born the Baga wey go test me
I no be Jesus and I don't forgive
Vegetarian but I want the beef
She want the business likey PLC
Skinny bobo
But I be B.I.G. yeye
Omo
I be notorious
I no dey hear word
I no dey hear word again
Zagadat
I be notorious
I no dey hear word
I no dey hear word again
Kw3
If dem no ask you
Make you no mention ye (make you no mention)
My money plenty
No need for pension ye (no need for pension ye)
I dey blow money
Na my profession ye
The money no dey finish
No recession
No recession
Omo
I be notorious
I no dey hear word
I no dey hear word again
Zagadat
I be notorious
I no dey hear word
I no dey hear word again
Kw3
L'11 luglio Teddy Reno ha compiuto 100 anni! E' il primo cantante italiano a raggiungere questo traguardo.
Nella terza edizione di "Nuova Scena", talent dedicato al mondo rap in onda su Netflix, si sono aggiudicati la vittoria i cosentini Flextony e Tigerplug.
La radio è morta? No. Ma non è più il cancello d'ingresso. Negli ultimi anni qualcosa è cambiato ? radicalmente. Canzoni sconosciute esplodono in pochi giorni. Artisti senza contratto discografico raccolgono milioni di stream. E le radio? Arrivano dopo, non prima. Il pubblico ha preso il controllo. Il potere dei video brevi: 15 secondi che cambiano tutto TikTok ha trasformato le regole del gioco musicale. Una melodia che dura meno di venti secondi può diventare il suono di un'intera estate. Nel 2023, oltre il 70% delle canzoni entrate nella Billboard Hot 100 aveva avuto un'origine virale su piattaforme social prima di ricevere attenzione radiofonica.
Il 28 aprile 1986 la cantante Graziella Franchini, in arte Lolita, veniva ritrovata esanime e sfigurata nella camera del residence di Lamezia Terme in cui viveva ormai da un pò di tempo. L'omicidio è rimasto privo di colpevoli.
Da qualche parte nel mondo i Blue si sono riuniti davanti a uno schermo per vedere l'esibizione di Sal Da Vinci che canta "Per Sempre Si".
Il Codacons ha accusato Dargen D'Amico di fare pubblicità occulta al marchio dell'Aperol per via di un fiore arancione esibito durante la sua performance al festival di Sanremo 2026.
A 94 anni suonati, il leggendario "Capitano Kirk" William Shatner o, per gli appassionati dei telefilm anni '80, il sergente T.J. Hooker, ha ancora dei progetti da realizzare. Tra essi un album metal di cover e inediti con la collaborazione di grandi firme del settore.
L'inno di Mameli cantato da Laura Pausini in occasione dei Giochi Olimpici Invernali non smette di far discutere. Non è un caso isolato.