INTRO
Na today, e don dey
Girl you know say me I no dey lie
This is what you said to me (2x)
CHORUS
You say your love no dey lie
Say your feelings no dey die
See me girl I dey cry eyah
Oh no
You say your love no dey lie oh
See me girl I dey cry
Tell me which kind lie be this
Na today eyah e don dey
VERSE 1
You say your love no dey lie
E don tey [e don tey]
Make you tell your friends
Wetin dey [Na today]
Girl you know say me I no dey lie [this is what you said to me]
She go talk say we go spend our life together
She like me pass her own mother
She prefer me pass her own father
My brothers tell me which kind lie be this
Na today, eyah e don tey
HOOK
The very day that I saw you girl
Girl, I knew that you were a playa
Because you wanna break my heart
And turn me upside down
Girl you know say me I no dey lie [this is what you said to me 2x]
Girl, anytime I dey with you
Girl, I feel you say you be witch o
Make you get out of my sight
Make you find your way
Tell me which kind lie be this
Na today eyah e don tey
REPEAT CHORUS
VERSE 2
Na the same girl wey I see inside my best friend moto
Oh no, no be so
Girl, I don't need an explanation
Girl why you dey tell lie
Tell me really why you dey tell lie
They talk say who say, she say that
That she say that
P-Sqaure don say that
My brothers tell me which kind lie be this
She don kolo
I swear nobody could believe the girl
No be so
REPEAT CHORUS
VERSE 3
What sort of a life is this
Which kind life wey be this
Wey someone go dey fit struggle
Dey hustle, dey bubble for jungle
No be for double
Na the same girl wey I hustle
Na she be trouble
Who be that babe wey dey fumble
Make she go sef
Why, why, why, why I go cry
When I dey try
She dey lie say her love no dey die [eyah]
So now baby tell me, who dey lie [eyah]
Make I tell you wetin I get for my mind
Baby girl, wetin I do you
I dey try to let you know say I like you pass my Mama
Hey yo, that was then
But now girl, I don't need you no more
Make you go, I don't need you no more
REPEAT CHORUS
BRIDGE
Girl, wetin I do you
I dey try to let you know say I like you pass my Mama
Girl, wetin I do you
Make you go, I don't like you no more
Girl, wetin I do you
I dey try to let you know say I like you pass my Mama
Girl, wetin I do you
Make you go, I don't need you no more
Girl, I go die o
Eh
Ei, eh ei eh, oh no
REPEAT CHORUS (till fade)
Girl, I go die o
Eh
Ei, eh ei eh, oh no
Il testo SAY YOUR LOVE di P-SQUARE è presente anche nell'album Get squared
P-Square è un duo musicale nigeriano formato dai gemelli Peter e Paul Okoye. Attivi dal 2003, hanno raggiunto una popolarità internazionale grazie al loro stile che fonde hip hop, R and B e musica africana tradizionale. Considerati uno dei gruppi musicali più influenti dell'Africa, P-Square ha vinto numerosi premi, tra cui diversi MTV Africa Music Awards. I loro album più famosi includono "Get Squared" (2005), "Game Over" (2007) e "The Invasion" (2011). Tra le loro canzoni più rappresentative figurano "Bring It On", "Chop My Money" e "Do Me”. Nel 2016, i fratelli hanno annunciato la separazione del duo. Nel 2021, dopo un periodo di pausa, P-Square si è riunito per continuare la sua carriera musicale.
Il supergruppo di Alice Cooper e Johnny Depp è pronto a tornare in Italia con 2 date nel mese di settembre.
"Era uno dei concerti migliori della mia vita". Bad Bunny è tornato a parlare dell'evento tenuto sabato scorso all'Ippodromo La Maura nella zona San Siro di Milano. E la grandine riapre il problema sicurezza dell'impianto.
Noemi dovrà osservare 4 settimane di riposo dopo la caduta, ma dal 16 agosto sarà un tour de force per recuperare i live rinviati. Ecco tutte le date fino a settembre.
Lo scorso 13 luglio Paolo Belli era in bicicletta tra Correggio e Campagnola, in provincia di Reggio Emilia, per la sua solita sgambata, quando ha investito un uomo di 41 anni di nome Alessandro Mignani che, trasportato in ospedale, dopo 1 giorno in terapia intensiva, è deceduto.
L'11 luglio Teddy Reno ha compiuto 100 anni! E' il primo cantante italiano a raggiungere questo traguardo.
Nella terza edizione di "Nuova Scena", talent dedicato al mondo rap in onda su Netflix, si sono aggiudicati la vittoria i cosentini Flextony e Tigerplug.
La radio è morta? No. Ma non è più il cancello d'ingresso. Negli ultimi anni qualcosa è cambiato ? radicalmente. Canzoni sconosciute esplodono in pochi giorni. Artisti senza contratto discografico raccolgono milioni di stream. E le radio? Arrivano dopo, non prima. Il pubblico ha preso il controllo. Il potere dei video brevi: 15 secondi che cambiano tutto TikTok ha trasformato le regole del gioco musicale. Una melodia che dura meno di venti secondi può diventare il suono di un'intera estate. Nel 2023, oltre il 70% delle canzoni entrate nella Billboard Hot 100 aveva avuto un'origine virale su piattaforme social prima di ricevere attenzione radiofonica.
Il 28 aprile 1986 la cantante Graziella Franchini, in arte Lolita, veniva ritrovata esanime e sfigurata nella camera del residence di Lamezia Terme in cui viveva ormai da un pò di tempo. L'omicidio è rimasto privo di colpevoli.
Da qualche parte nel mondo i Blue si sono riuniti davanti a uno schermo per vedere l'esibizione di Sal Da Vinci che canta "Per Sempre Si".