Love story
Everyday, love story
Tell me make I
Ouu make I
Everyday no be normal day oh
Everytime I dey feel someway oh
Only you wey dey dey my head, na your love wey scatter my brain
You give me loving, you run away oh,
You give me time make I change my way oh
I just dey form to dey do yanga, I know I act like a tough-tough guy
When you no dey call me, I dey lonely
When you no dey text me, I dey lonely oh
When you no dey for me, I dey lonely oh
When you no dey touch me I dey lonely oh
Got me in my feelings
Girl you got me all up in feelings
Darling malo sún
Darling súnmomi oh
I go die for you
I go ride for you
Darling malo sún
Darling súnmomi oh
I go die for you
I go ride for you
We go make am wella wella
We go change am wella wella eh
Make we make am wella wella
Make we change am wella wella
We go make am wella wella
We go change am wella wella eh
Make we make am wella wella
Make we change am wella wella
Everyday no be normal day oh, everyday I dey find my way oh
You dey vex say I gone gone gone
Say na you be the work work work
Only you be the one for me oh
Wetin you do dey enough for me oh
When you no dey, who go ride for me oh?
No to dey use me do yanga ooh
When you no dey call me, I dey lonely
When you no dey text me, I dey lonely oh
When you no dey for me, I dey lonely oh
When you no dey touch me I dey lonely oh oh
Got me in my feelings
Girl you got me all up in feelings
Darling malo sún
Darling súnmomi oh
I go die for you
I go ride for you
Darling malo sún
Darling súnmomi oh
I go die for you
I go ride for you
We go make am wella wella
We go change am wella wella eh
Make we make am wella wella
Make we change am wella wella
We go make am wella wella
We go change am wella wella eh
Make we make am wella wella
Make we change am wella wella
Love story
Everyday, love story
Tell me make I
Ouu make I
Love story
Everyday, love story
Tell me make I
Ouu make I
Love story oh...!
Il testo STORY di WURLD è presente anche nell'album Afrosoul (2020)
Il comparto sonoro è uno degli elementi più importanti ma meno notati nel mondo del videogioco. Una colonna sonora azzeccata trasforma un'azione semplice in un momento indimenticabile, guida la concentrazione e crea un legame emotivo con lo schermo. Dai primi bip elettronici degli anni Settanta fino alle composizioni orchestrali contemporanee, il suono ha smesso di essere un semplice contorno per diventare un motore d'immersione fondamentale in qualsiasi software interattivo.
Dopo il grande riscontro nei liv del periodo primavera estate 2026, i Bluvertigo sono pronti per il nuovo album, con una notevole quantità di brani già pronti.
Volare è una delle aspirazioni più antiche dell'essere umano. Prima ancora che la tecnologia rendesse possibile attraversare il cielo, il volo rappresentava già la libertà, il superamento dei limiti e la possibilità di osservare il mondo da una prospettiva diversa. Nel corso dei secoli, questo desiderio ha trovato spazio nei miti, nella letteratura, nel cinema, nei giochi e, soprattutto, nella musica. Dal mito greco di Icaro ai disegni delle macchine volanti di Leonardo da Vinci, l'uomo ha sempre provato a trasformare il cielo in un luogo da raggiungere. Il volo, però, non è soltanto un movimento fisico: è anche una potente metafora della fantasia, dell'amore, del successo e della fuga dalla quotidianità.
Il supergruppo di Alice Cooper e Johnny Depp è pronto a tornare in Italia con 2 date nel mese di settembre.
"Era uno dei concerti migliori della mia vita". Bad Bunny è tornato a parlare dell'evento tenuto sabato scorso all'Ippodromo La Maura nella zona San Siro di Milano. E la grandine riapre il problema sicurezza dell'impianto.
Noemi dovrà osservare 4 settimane di riposo dopo la caduta, ma dal 16 agosto sarà un tour de force per recuperare i live rinviati. Ecco tutte le date fino a settembre.
Lo scorso 13 luglio Paolo Belli era in bicicletta tra Correggio e Campagnola, in provincia di Reggio Emilia, per la sua solita sgambata, quando ha investito un uomo di 41 anni di nome Alessandro Mignani che, trasportato in ospedale, dopo 1 giorno in terapia intensiva, è deceduto.
L'11 luglio Teddy Reno ha compiuto 100 anni! E' il primo cantante italiano a raggiungere questo traguardo.
Nella terza edizione di "Nuova Scena", talent dedicato al mondo rap in onda su Netflix, si sono aggiudicati la vittoria i cosentini Flextony e Tigerplug.